COPYRIGHT: A NIGERIAN NIGHTMARE

copyright: A Nigerian Nightmare

Everyday hustle in Nigeria be difficult , and many people dey try to hustle. But the influx of copyright, also known as duplicates, dey turn this hustle into a struggle. These products range from gadgets and clothing to cosmetics. Some Nigerians wey don buy these copyright, Bad and a fraud products dem later find out say dem no dey work properly.

read more